September 29, 2013

Photo News - Olamide A.K.A Badoo Caught Smoking Shisha Pipe

olamide smoking shisha pipe

Olamide A.K.A Badoo was spotted two weeks ago smoking the Shisha pipe while chilling with friends.

Na money don too much.... lol

2 comments:

Kingsley Eze said...

deola are u sure this is not the begining of his down fall ?... abeg if una get access to am make una advise am ooooo. fool. which kind money dey worry am sef. guy soji urself joor

alariwo said...

this guy don dey crase. infact from today i dey comot from the list of your fans. mumu.....